Congrats 2 kings of epl nd dia fans (Manchester united) likewise - TopicsExpress



          

Congrats 2 kings of epl nd dia fans (Manchester united) likewise me.B-)...am nt happy tho, prior 2 d fact dat we didnt score as much as possible:|... Earlier dis morning, arsenal fans were like ozil nd carzola will deal wit manUtd bt I wonder y I couldnt C Dem during d match:]Y Oh! I get it, dey were practising nigeria film disappearing tricks shey?=)) Ramsey aka brucelee nd giroud aka jetlee were just busy acting Chinese on d pitch (fouls), shey na wetin arsene Wenger teach Dem?8-| if nt 4 disrespect, y wuld a trophyless team say dey re better Dan legendary manUTD?>:/ ...bt d match sweet me lyk cowbell o! Chaii!!\=D/....wait arsenal never play mancity nd Chelsea?:O certainty of death!X_X. Finally I plan 2 dash rvp my babe 4 him sweet goal! Oya baby 4low him.=))
Posted on: Sun, 10 Nov 2013 19:32:46 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015