Conversation between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) - TopicsExpress



          

Conversation between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am I speaking with? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes you are speaking with Mr John, who is this pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no see anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kill me abi.. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write UNIVERSITY of Maiduguri i don eat d "MAIDU" comot. Remaining "GURI" UNIVERSITY. Let me see which work u go take "GURI" UNIVERSITY find. ...(rat ends call). If na u, wetin u go do ???
Posted on: Sat, 21 Sep 2013 21:42:27 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015