>>Conversation between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) - TopicsExpress



          

>>Conversation between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u are speaking wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg me. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no see anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kill me abi.. No problem, i jux say make i let u know say That ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY I don eat d"LA"comot. Remaining "GOS"STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take "GOS"state university (rat ends call) Lolz
Posted on: Thu, 08 Aug 2013 19:55:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015