Conversation between a Rat and Man. Rat: (with tiny voice) - TopicsExpress



          

Conversation between a Rat and Man. Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i speaking with? Rat: na Mr John be this abi? Man: yes you are speaking with Mr John, who is this please? Rat: so you no recognize my voice abi? Na me your room mate. Man: you say what?. Rat: your room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg your pardon? Rat: which yeye beg you dey beg. I never chop since yesterday wey you waka comot. I check that place wey you dey put food i no see anything. I check the kitchen nothing. I even check your fridge no single food there. E be like say you wan kili me abi.. No problem, i jux say make i let you know say that your certificate for inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d "LA" comot. Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take"GOS" state university find. Guy faints ...(rat ends call)
Posted on: Thu, 12 Sep 2013 08:24:10 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015