Conversation btw Rat and Man: Rat: (with tiny voice) hello. Man: - TopicsExpress



          

Conversation btw Rat and Man: Rat: (with tiny voice) hello. Man: helo, who am i speakin wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u ar speakin wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognis my voiceabi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which kind yeye beg u dey beg. i neva chop since yestaday wey u waka comot. I check dat placewey u dey put food i no si anything. I check d kitchen notin. I even sheck ur fridge no single food there. Na im i carry ur telephon for house dey call u na...E be like say u wan kil me abi.. No problem, i jux say make i let u knw say dat ur certificate 4 inside ur wadrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don chop d LA comot. Remainin GOS STATE UNIVERSITY. Let me si which work u go take gos state university find. Hit "LIKE" N comment "LOL"
Posted on: Tue, 06 Aug 2013 21:00:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015