Converstion between AIDS AND EBOLA... AIDS: na who b dis too? - TopicsExpress



          

Converstion between AIDS AND EBOLA... AIDS: na who b dis too? EBOLA: Bro na me ooo, ur sis! I dn show. AIDS:Which kind bad market b dis na, watin carry u come? EBOLA: Hmmm bros wiy u dey yarn lyk dis na, ur reign neva do u? Abi na only u dey dis wrld. I even hear say dem dn find cure 4 u. AIDS: So wu gv u transport come naija? EBOLA: Na one man 4rm liberia ooo. Him say make i accompany am come nigeria. As we reach na him i carry leg leave am ooo. AIDS: So hw u want take opperate here? EBOLA: I go follow all d states way get d same alphabet wit my name...na 4 dos state i go operate. AIDS: name the states 4 me EBOLA: Ebonyi, Edo, Enugu, Bayelsa, Bauchi, Benue, Borno, Oyo, Ondo, Lagos, Abia, Adamawa, Akwa Ibom, Anambra. AIDS: U b baddo, so out of 36 states u take only 15...sis u tyt,,, me self i want upgrade...na through air i want carry enter pple. EBOLA: Bro i bin hear say boko haram dey worry 4 north? E b lyk i no go reach dey ooo i no want die. AIDS: Market no dey move der again ooo.
Posted on: Tue, 19 Aug 2014 17:58:03 +0000

© 2015