Deadly Conversation Between Man Vs Rat Conversation between a Rat - TopicsExpress



          

Deadly Conversation Between Man Vs Rat Conversation between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u are speaking wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no see anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kili me abi.. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d "LA" comot. Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take"GOS" state university find. Guy faints ...(rat ends call) =)) =D Good day my peepz
Posted on: Tue, 17 Sep 2013 09:26:57 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015