Dear Goodluck jonathan waxup i congratulate u 4 all d bad bad tinz - TopicsExpress



          

Dear Goodluck jonathan waxup i congratulate u 4 all d bad bad tinz + instant death wey don d hapen in ur regim may almighty boko haram reward u.........i wan use dz opportunty to remind u dt if u eva allow APC to win dz Anambra State governorship election instead of PDP infact al d states ur name na sorry remember wt happened to Aguiyi Ironsi in their own tim abi u 4gt say Assasin stil dey board even d killer bean dt is tryin to get som sleep so i wan tell u if u wan smell dt sit again make u put APC for saco bag trow dem into River benue if nt me go do am den i wil come out for president n my party will b OPP so make u use ue brain wela o cus militants no d rain again o
Posted on: Sun, 17 Nov 2013 20:38:26 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015