Dear Jet Li Jackie Chan James Bond 007 Van Dam Spider - TopicsExpress



          

Dear Jet Li Jackie Chan James Bond 007 Van Dam Spider man Super man Steven Seagal El Boi Captain America Denzel Washington Jack Bauer Na only inside film una go dey show stunt? You no hear sey Boko Haram don kidnap some girls so... Una dey lugo for corner like sey you no hear. Especially dat Jet Li & Jackie Chan wey fit beat 500 people wt bathroom slippers @ 1 spot Ti won ba tun bi iya yin re, kie tun shey filmu kankan jade
Posted on: Wed, 11 Jun 2014 11:51:19 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015