E get dis particular restaurant wer i dey chop for wuse. E get one - TopicsExpress



          

E get dis particular restaurant wer i dey chop for wuse. E get one oyinbo wey dey always come chop there too. Anytime dis oyinbo chop finish him go shout "heey!", so i wonder wetin dey make am shout. I decide to chop wetin d oyinbo dey always chop so maybe me self go shout too. Wen i reach d restaurant last week Friday i order wetin d man dey chop, dem tell me say na chicken nd red wine so, i chop am. I surprise say i no shout, i even collect two extra plate but i still no shout. Na den i just vex ask for my bill. The waiter tell me say one plate na #45,000 then d extra plate na another #90,000! Na then i come shout heyyyyy! Heyyyyy!! Heyyyyy!!! Heiiiiii........ Till i reach house i still they shout....heyyyyy Gº̩̩̩̩̥º̩̩̩d evening .- I §†îℓℓ ϑƸ̵γ shout HeeeyX-o
Posted on: Thu, 15 Aug 2013 18:24:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015