E get one particular restaurant wey i dey chop 4 GRA, E get one - TopicsExpress



          

E get one particular restaurant wey i dey chop 4 GRA, E get one oyibo wey dey always come chop there too...... Any tym dis oyibo chop finish he go shout ' Hey', so I wonder wetin dey make am shout, i decide to chop wetin d oyibo dey always chop so maybe me self go shout too..When i reach d restaurant last wk friday, i order wetin d man dey chop..Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout,i collect xtra plate, but i stil no shout..na then i just vex ask 4 my bill. D waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N75,000 then d xtraplate na another N75,000.... na then i shout heyyyyyyheyyyyheyyyy­ heyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyyyyyyy­ yyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy,I still dey shout till now!!!
Posted on: Thu, 10 Oct 2013 10:51:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015