E joo, e gba mi o! Blackberry don chop my money tire, na im I come - TopicsExpress



          

E joo, e gba mi o! Blackberry don chop my money tire, na im I come vex yesterday sell am, come take some money go buy China phone! Now am in bigger trouble!!! 1. E go full after 3 minutes of charginh, 2. D fone get TV, Touch screen, nail cutter, Firelighter etc. 3. I fit write txt msg wth toothpick sef, 4. D spelling get mistakes e.g Nokla, blackderry, i-parn, samswag etc. 5. Wen aeroplane pass e go record " 1 missed call", 6. Wen a big truck horn, e go show "charger connected", 7. Wen Chinese man pass e go show " 1 Bluetooth device found", 8 wen fyn gal waka pass e go show, "Ur favourite food found", 9. Wen ugly gal waka pass, e go siow, "virus detected". Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo? Even as I dey find buyer, e dey show me 4 screen ,"No contact found".
Posted on: Wed, 26 Jun 2013 08:27:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015