EBOLA VRS HIV HIV: Welcome to Africa EBOLA: Thank u bro HIV: - TopicsExpress



          

EBOLA VRS HIV HIV: Welcome to Africa EBOLA: Thank u bro HIV: make I biz u one qtn EBOLA: go ahead.... HIV: why u dey kill with anger like dat? EBOLA: I want to enjoy myself well bcuz u dey do anything again. HIV: I hear sey them dey plan to suppress u like dem do give me oo EBOLA: Tweeeaaaa... i be ur co-equal? Malaria saf dey kill pass u. HIV: Oh u too, dont insult me oo. U dey craze? EBOLA: Make u no verx HIV: Hmmmm.... The way u dey kill make dem no dey pect me again saf EBOLA: Abi u fool. U no get sense. Common killing u go do, dey take u years. HIV: U coz me again oo EBOLA: Sorry, HIV: Hmmm... eno be me, I want hv mercy oo EBOLA: Den keep quite and suffer. Me I go do my own quick quick bfore if them go eliminate me saf, dem do so. HIV: I jealous u oo EBOLA: Why jealous? I no dey de world bfore de whole world dey concentrate on u? Dem no mind me saf sey me too I be important. So I bore plus dem HIV: Make u no bore I beg. And make u no kill dem so. EBOLA: whether I kill them so or otherwise, dem still go die. HIV: Well, I agree with you. After all, all die be die EBOLA: Hahahahaha I no knw sey u get sense so oo. HIV: Hahahaha... U insult me but thank u EBOLA: Bro... I need to go now, I want deal plus some people now HIV: . Ok but when you go come Ghana?. I make lonely for here oo. EBOLA: Hahahaha
Posted on: Fri, 15 Aug 2014 21:14:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015