Eget dis particular restaurant wey i dey chop for wuse. E get one - TopicsExpress



          

Eget dis particular restaurant wey i dey chop for wuse. E get one oyibo wey dey always come chop there too. Any time dis oyibo chop finish him go shout "heey!", so i wonder wetin dey make am shout. I decide to chop wetin di oyibo dey always chop so maybe me self go shout too. When i reach d restaurant last week friday i order wetin di man dey chop dem tell me say na chicken and red wine, so i chop am. I surprise say i no shout i even collect 2 xtra plate but i still no shout. Na then i just vex ask 4 my bill. The waiter te me say one plate of chicken and red wine na #45,000 then d xtra plate na another #90,000 na then i come shout heyyyyyyy! Heyyyyyyy!! Heyyyyyy!!! Heiiiiiiiii... Till i reach house i still dey shout.
Posted on: Thu, 15 Aug 2013 08:54:40 +0000

Trending Topics



iv class="sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> woooow!!! I can hear the sound.its the sound oh He who is on the
V následujících dnech se máte na co těšit! Kromě
ods , especially when the differences depend
First Promo of An Impossible Lovestory In a Blank White Area A

Recently Viewed Topics




© 2015