Emeka: U be fool, u no sabi nothing. Akpos: Ahhh...hab - TopicsExpress



          

Emeka: U be fool, u no sabi nothing. Akpos: Ahhh...hab guy Emeka: Na so. I fit prove am sef. If na night and u see 2 light for road, na wetin be dat? Akpos: Na moto. Emeka: Ehenh, but wish kind? Benz? Peugeot? or Lexus? Akpos: I no know dat 1 oh Emeka: U see am. Anyway, second proof. Na night, u see 1 light for road. Na wetin be dat? Akpos: Na okada Emake: Ehenh, wish one? Suzuki? Yamaha? or Kawasaki? Akpos: Ahh....how I suppose know? Emeka: U see am? I don show u say u be fool. Akpos: Na wa 4 u o. Dis ur question sef. Oya make I axe u. If na night u see woman for roadside....miniskirt, big breast, red lips, big nyash,na wetin? Emeka: Na ashawo Akpos: Ehenh, but which one? Ur mama, ur sister or ur daughter? Hit Like if u understand And share For more if u Enjoyed it!!!
Posted on: Thu, 17 Jul 2014 19:27:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015