Even wen Umaru don nearly die, with one leg dey for yonder and - TopicsExpress



          

Even wen Umaru don nearly die, with one leg dey for yonder and another leg dey for Aso Rock, once Turai comot from bedroom talk say NA so em husband talk, fear no let anybody ask question, not to talk of wen de present occupant still dey em mid 50s, dey healthy, even get PhD on top of am, dey fully cognizant of dey powers of em office, den some people even if dem be emperors for dem backyard go come decide say NA wetin dem want go happen, abeg make dem stop dem folly join hands together with GEJ to make Nigeria beta
Posted on: Sat, 08 Jun 2013 20:36:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015