FACT: Only Nigerians can have a full conversation in QUESTIONS - TopicsExpress



          

FACT: Only Nigerians can have a full conversation in QUESTIONS :D Emeka: My guy hw far? Dele: Wetin dey? Emeka: Why u just dey flash? Dele: U buy me credit? Emeka: Dis one way u flash, u wan show? Dele: where u dey? Emeka: U sabi Eko hotel? Dele: Make we bloc there? Emeka: b4 nko? Dele: U get pay? Emeka: Wetin u want take moni do? Dele: we no suppose chop? Emeka: Na me born u? Dele: U no be my chairman? Emeka: Na my pay u wan use maintain? Dele: b4 nko? Emeka: U serious abi u dey play? add your own....... :v :v
Posted on: Sun, 04 Aug 2013 03:31:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015