First and Last Warning!!! Anybody that invites me again to play - TopicsExpress



          

First and Last Warning!!! Anybody that invites me again to play any useless Farm Heroes Saga or any related game on this Facebook Ill not only farm you out of my contact but Ill definitely Sagaly block you..... The tin don dey pain me! Wetin sef? Na by force to play games? I resemble who sabi play computer game for your eyes? Na Draft and Ludo I sabi play o! Mbok nda ubok abasi mkpe fi ubok nte Stop inviting me to play Farm Heroes Saga o! If you dont stop it ehn.... Abasi omong amia fi ata ufen! I don talk my own o! Una Goodmorning.
Posted on: Fri, 18 Jul 2014 09:10:42 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015