Firstly I wan troway 3BIG gbo sa! To God almighty wEy Mak me - TopicsExpress



          

Firstly I wan troway 3BIG gbo sa! To God almighty wEy Mak me witness 2day In Peace and Joy.! Oya o... Gbo sa! Gbo sa!! Gbo sa!!!. 2ndeli I won catapot A very Obesity Thanks To pple wey b my welwishers, mke blessing wey dy folo welWishers summersutt enta Una way as U go dey jolenke dey go for d shikini wey rmain 4 dis yr oO. Mke Ogbonge Moni enta ya poket mke poverti pik race mke he 1st Usain bott. Tnk U all.
Posted on: Sun, 24 Nov 2013 15:53:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015