....Fun Time..... Akpos call customer care by 1am. After - TopicsExpress



          

....Fun Time..... Akpos call customer care by 1am. After 30mins of advert finally akpos comes on line. Customer care ...hello this kingsley from MTN customer care how can I help u. Akpos..god punish u. Customer care..sorry sir dats not polite wats the problem Akpos...na me u de ask? Check ur time wetin de nack Customer care ..sir dis 1:30am. Akpos..so why u no dey sleep u bewinch? Customer care..no sir am not a. wizard. Akpos...den wetin u be others nevasleep finish? Customer care..sir pls go straight to the reason why u called Akpos..ok. I get #99 for my fone abeg transfer me #1 naira make I take make midnight call. Who cum be winch? And shebi Akpos na big fool?
Posted on: Sat, 23 Nov 2013 08:05:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015