Good morning ...... Conversation between AIDS & EBOLA: AIDS: na - TopicsExpress



          

Good morning ...... Conversation between AIDS & EBOLA: AIDS: na who be dis too?EBOLA: bro na me oooo, ur sis! i don show AIDS: Which kind bad market b dis na, watin carry u come EBOLA: Hmmmm bros why u dey yarn like dis na, ur reign never do u? Abi na only u dey dis world. I even hear say †hεm dn find cure fr you. AIDS: So who give u transport come Naija?EBOLA: Bros na one man from Liberia ooo. Him say make i accompany am come Nigeria. As we reach na him i carry leg leave am ooo. AIDS: so hw u want operate here?EBOLA: I go follow all d state wey get dsame alphabet wit my name... Na for dos state i go operate. AIDS: name the states for me EBOLA: Ebonyi, Edo, Enugu, Bayelsa, Bauchi, Benue, Borno, Oyo, Ondo, Lagos, Abia, Adamawa,Akwa ibom, Anambra. AIDS: u b baddo, so out of 36 states u take only 15?........ Sis u tyt,,,, me self i want upgrade...... Na through air i wantcarry d enter pple. EBOLA: bro i bin here say boko haram dey worry for north? E b like i no go reach der ooo. I no wan die AIDS: Market no dey move der again ooo..... Just for fun Stay safe, EBOLA is real.... Tweet:@comedian ezemuo,bb pin:287C22F8,what up add:07061661102,FB:comedian ezemuo Bluetooth, FB fans page: comedian ezemuo Bluetooth -sf
Posted on: Mon, 04 Aug 2014 23:06:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015