Great despo, . . . . Gud am 2 all of u, i hapi yesterday wen i - TopicsExpress



          

Great despo, . . . . Gud am 2 all of u, i hapi yesterday wen i entre skul c say many pipo don reasum, cos we d lectures we no get time 2 waste, as time nor dy our side. I won use dis miduim tak tel all d ND 2 student of Engineering & Aplied science say dir first semester exam go soon start, as na only 2 weeks we go gv dem 2 read, n d exam go start, xo al of una mak una try dy sch before on monday cos na dat day lecture go comence. Mak i stil tel u, dat guy wen dy bursary (ie dat guy wen dy change reciete 4 admission block) if u no stop dat nosense wen u dy do, u dy collet moni 4rm pipo bf u change am . N u stil dy alow dos indigen wen nor knw anyting dy by pass everybody wen dy line. C if u no stop 2 colet moni i go snd my evidence wen i get go 2 d apropriate body n u go lose ur job, mak i rest my case he small as me n corespondent elengoro won go staff quater go eat 4 our guy house.
Posted on: Thu, 18 Jul 2013 06:37:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015