#HAHAS.. I DEY KAI 4 YEARS AGO WEY SKINNY JEANS FOR MEN COME - TopicsExpress



          

#HAHAS.. I DEY KAI 4 YEARS AGO WEY SKINNY JEANS FOR MEN COME TURN FASHION TREND ACROSS DE GLOBE WEY GHANA TOO WE COPY..HAHAS ERRBODY WAS IN EM SKINNY JEANS MAKIN U LEFT OUT..HAHAS I WASNT A FUN THO SOME FRIENDS OF MINE LIKE BABA JAMAL RICEWATER (KING OF SKINNY JEANS) MADE IT LOOK LIKE SUMTIN U HAD TO BE IN..HAHAS SO I DECIDED TO TRY EM SO ONEDAY I WENT TO KANTAMANTO ON A MISSION TO FIND DEM SKINNY JEANS FOR MASELF..HAHAS AS I ENTER DE MARKET N)) BOYS START DEY PULL AND TAG ME TO BUY THEIR SHIRTS,JEANS ETC..HAHAS ONE GUY HELD MA HAND LIKE.. FINE BOY ME W) FINE SKINNY JEANS BE W) HA OOHAHAS (Fine boy ive got fine skinny jeans here oo) WELL SINCE DAT WAS WAT I WAS THERE FOR I ASKED HIM TO SHOW IT TO ME..HAHAS HE PULLED ONE BLACK SKINNY JEANS OUT.. NA EBE NICE.. SAKE OF EBE OPEN MARKET DERS NOWHERE TO TRY EM ON SO I ASKED HIM DE PRICE AND HE SAID 20 GH..HAHAS TLD HIM I GO PAY 10 GH..HAHAS AFTER A MINUTE OF BACK AND FOURTH BARGAINING HE AGREED TO TAKE DE 10 GH..HAHAS OO YEA ME TOO I BUY SKINNY JEANS..HAHAS I WENT HOME AND THREW IT SOMEWHERE.. DIDNT EVEN BOTHER TO TRY EM ON..HAHAS ONE HOLIDAY NA MA FAMILY SAY DEM DEY GO SOME PORTEY SO MAKE WE ALL GO..HAHAS CHARLEY I WAS LIKE.. YEA TODAY I GO WEAR DIS SKINNY JEANS AND GINGER MA SWAGGER..HAHAS AS I BATH FINISH..HAHAS START DEY DRESS UP.. I PUT ON DIS JEANS.. EEII YEHOWA.. SAANA EBE WOMEN DEMA JEANS OO..HAHAS CHAI!! DE WAY MA SIS LAUGH @ ME DAT DAY.. I TAKE DE JEANS DASH HER..HAHAS AND DATS WHY I HATE SKINNY JEANS SOO MUCH.. #WAAOW.. InkY3mLi ♪Fa b3 BoM♫
Posted on: Sun, 20 Apr 2014 12:12:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015