HALF TIME MEDE MEDE My people we salute all of una dis wonderful - TopicsExpress



          

HALF TIME MEDE MEDE My people we salute all of una dis wonderful morning and dey wish una a happy new week. As Brazil dey ready to gbege Germany for inside Belo Horizonte for the semi final of the 2014 fifa world cup on Tuesday wey be 8th of July 2014 dem go dey without their talisman wey be Neymar and their Skippo Thiago Silva wey dey suspension. My people,shey hope dey for Brazil to waka pass dis German team enter final without dis two ogbonge players? Oya make we yarn
Posted on: Mon, 07 Jul 2014 05:18:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015