..HEADLINE NEWS.. Gud AM, Ina Kwana, Ibolachi, Ekaaro, pipu of - TopicsExpress



          

..HEADLINE NEWS.. Gud AM, Ina Kwana, Ibolachi, Ekaaro, pipu of Naija, Africa.. For AM Express with Jenny baby and Abu, dis Morning na de Headline News wey Newspaper carry we dey drop for ya domot (31st August 2013) Now de headlines.. VANGUARD NEWSPAPER • ASUU Strike: abeg make una comply with lecturers’ demands, Parents beg FG •Headway no dey as ASUU battles govt over extra allowances, funding • We dey committed to effective power supply - Nebo • Suntai’s loyalists lock out Chief of Staff, stall Exco meeting by Acting Gov • Anambra Guber: Court don void suspension of Andy, Chris Uba, others from PDP • PDP convention: 3,500 delegates don storm Abuja as 75 aspirants dey vie for 17 positions • Female passenger causes panic aboard Aero flight • 2006 Census: Tribunal don declare Lagos exercise illegal • Controversy continue to dey trail demolition of Onitsha hotel where dem find human heads • I dey produce movies to sustain my acting career – Yomi Fabiyi • Enyeama, Emenike return for Malawi PUNCH • First Lady’s jamboree: Accident victim still dey hospital • PDP: Court don stop suspension of Andy Uba, others • Fertility clinics: Lagosians don make money selling sperm for N50,000 • PDP in MAKE-OR-BREAK CONVENTION for Abuja • 2015 Elections: No zoning for our constitution –APC • Taraba: We no go allow governance by proxy –PDP • Lagos orphanage: Owner stuck in Kirikiri • I dey always dey scare boys when I dey younger –Omotola Jalade-Ekehinde • Stories about me and Iyanya na just mere publicity stunt – Tonto Dike • Ogunsola goes home amidst eulogies • Anambra: Emergence of two governorship candidates unsettles PDP • AMCON to sell N4.1bn jet, dismisses ownership rumours • Burnt housemaid: Mistress don dey charged with murder • Keshi defends Saintfiet comments THISDAY -Obama don Speak on Syrian Chemical Attack Attack! -Jonathan: We go Remain Proactive in Combating Terrorism -2006 Census: Tribunal don Nullify Lagos Results -Taraba Assembly don Tell Suntai’s Deputy to Continue to dey Act DAILY SUN -Crisis hits APC for Lagos over Fashola’s successor -Why I travel overseas go treat gunshot wounds –Godogodo -PDP convention: Anxiety over fate of aspirants -Court don stop suspension of Uba, Udeozor, others -Census tribunal don nullify 14 Lagos LGAs headcount THE NATION -2015 poll: ih dey left to Jonathan to accept my advice not to contest —Nwabueze -Suntai’s men dey plot to impeach Acting Governor -Tukur, Nyako renew battle as PDP dey hold dem convention today -PDP crisis: Clark attack Obasanjo TRIBUNE • We don weaken Boko Haram –Jonathan • Plot to impeach Taraba acting gov don dey thick •We meet Suntai for very bad state –Legislator •No to govt by proxy –Tukur • Water-tight security for PDP convention -3,500 delegates on ground • Jang blame Boko Haram problem on insensitivity to Plateau crises •Alliance no dey between Tukur, Kashamu -S/West PDP • Anambra: Court don halt Uba, others’ suspension •INEC no fit dictate to us –PDP • Pregnant woman, 5 others don die for Plateau Na so ih be for paper dis morning, stay tuned we dey bring una News in details . Also stay tuned for Current Ogbonge News with Joli Joli Bobo, wey de shele Live across Naija,(East, West, North and South)and we no dey notice.. Joli Joli Bobo dey bring am come ya domot, and drop it as ih dey HOT!! Feel Free to send ya message.. Right now Jenny Baby and Abu dey say Sai gobe (till tomorw). ¤OGBONGE NAIJA¤ Follow on twitter @OgbongeNaija.
Posted on: Sat, 31 Aug 2013 07:47:13 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015