.HEADLINE NEWS.. Gud AM, Ina Kwana, Ibolachi, Ekaaro, pipu of - TopicsExpress



          

.HEADLINE NEWS.. Gud AM, Ina Kwana, Ibolachi, Ekaaro, pipu of Naija, Africa.. For AM Express with Jenny baby and Abu, dis Morning na de Headline News wey Newspaper carry I dey drop for ya domot (31st August 2013) Now de headlines.. VANGUARD NEWSPAPER • ASUU Strike: abeg make una comply with lecturers’ demands, Parents beg FG •Headway no dey as ASUU battles govt over extra allowances, funding • We dey committed to effective power supply - Nebo • Suntai’s loyalists lock out Chief of Staff, stall Exco meeting by Acting Gov • Anambra Guber: Court don void suspension of Andy, Chris Uba, others from PDP • PDP convention: 3,500 delegates don storm Abuja as 75 aspirants dey vie for 17 positions • Female passenger causes panic aboard Aero flight • 2006 Census: Tribunal don declare Lagos exercise illegal • Controversy continue to dey trail demolition of Onitsha hotel where dem find human heads • I dey produce movies to sustain my acting career – Yomi Fabiyi • Enyeama, Emenike return for Malawi PUNCH • First Lady’s jamboree: Accident victim still dey hospital • PDP: Court don stop suspension of Andy Uba, others • Fertility clinics: Lagosians don make money selling sperm for N50,000 • PDP in MAKE-OR-BREAK CONVENTION for Abuja • 2015 Elections: No zoning for our constitution –APC • Taraba: We no go allow governance by proxy –PDP • Lagos orphanage: Owner stuck in Kirikiri • I dey always dey scare boys when I dey younger –Omotola Jalade-Ekehinde • Stories about me and Iyanya na just mere publicity stunt – Tonto Dike • Ogunsola goes home amidst eulogies • Anambra: Emergence of two governorship candidates unsettles PDP • AMCON to sell N4.1bn jet, dismisses ownership rumours • Burnt housemaid: Mistress don dey charged with murder • Keshi defends Saintfiet comments THISDAY -Obama don Speak on Syrian Chemical Attack Attack! -Jonathan: We go Remain Proactive in Combating Terrorism -2006 Census: Tribunal don Nullify Lagos Results -Taraba Assembly don Tell Suntai’s Deputy to Continue
Posted on: Sat, 31 Aug 2013 08:21:36 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015