HMMMMM#smilinq Some Girls can be very wicked even to their own - TopicsExpress



          

HMMMMM#smilinq Some Girls can be very wicked even to their own body! Na wetin sef? Why shud a girl go to bed with her BRA on? You wan kill your bobbie before im time? No wonder some of una breast don slack like rubber band wey iya alajo dey take tire eleran money! Why are you doing this to yourself? Allow your breast some breathing space na! At least at nite! Smh4somegirls sha GOOD NIGHT NAIJA PEEPZ
Posted on: Sat, 16 Nov 2013 21:09:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015