HOW TO MESS (FART) IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE. To mess for - TopicsExpress



          

HOW TO MESS (FART) IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE. To mess for public dey sweet but if dem catch u, no be small embarrassment o! Just follow dis guidelines & u are on ur way to being a star in dis profession. ... 1. Wen u enter a hall, check d wind direction, if na closed hall wit AC, better. Maximum impact. 2. Make sure say u sidon face d wind direction. ... 3. Make sure say u get enof leg space. U go soon knw why. 4. Form ajebo by crossin ur legs every now & then. 5. U don ready 2 execute, try hold am until time wey d hall dey noisy incase ur mess na d type wey dey sound like AK47. 6. Now carefuly cross ur leg, right over left. 7. Elevate d right yansh. 8. Release small (sound check) 9. If no sound, allow make d mess flow steady. 10. Allow time 4 proper circulation. NOTE: 1. Make sure say no be u be d first person 2 complain. 2. Wen pple begin dey shout "chineke! Jesus!! E no go better for d person wey do dis kind thin, " simply ask "why person no fit respect d presence of odas na?" 3. No hala pass odas if not u go become suspect. 4. Take style disengage from d area, relocate to another zone and repeat d exercise! =)) * AdvicE No Be CursE!.....
Posted on: Wed, 26 Jun 2013 08:47:07 +0000

© 2015