Hakeem Badejo (Mapaite) opines..... No lip sealed again - TopicsExpress



          

Hakeem Badejo (Mapaite) opines..... No lip sealed again oooo Abeg i take God of Justice,Fairness,Equity beg una,, *As for me, i don tire to dey waka from Panseke to iyana oluwo bfor i dey see bus carry me ooooo and i go still pay 30#(haba !!!!) * why i go dey buy mapoly pure water for 10# and the water no cold oooo. *shooooo, u never hear say lecturers still no wan put end to compulsory purchase of their Textbook? (E tire u sef) * i sabi person wey lost hin bold 5 when she dey queue for POS.(Na nokia torchlight d big girl dey use nw) Mapaites make una no use am do gbeborun again oo, make we gather stand like olumo rock to vote this bros ,, na him be the antidote to Mapoly SUG pains. Una don sabi who i dey talk abi... Hmmmm. Una sef want make we gather restore mapoly lost glory. No guk ooo, na GLORIOUS oooooo Vote GLORIOUS 4 SUG PRESIDENT. Please Re-bc, please ooooooo.... No one can stop us except us likewise no one can save us except us. Lets gooooo GLORIOUS......
Posted on: Thu, 26 Jun 2014 21:25:51 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015