Heyyy Evny Guys! Aws Ur Day So far?!...Dont Yew Guyz Finq Its De - TopicsExpress



          

Heyyy Evny Guys! Aws Ur Day So far?!...Dont Yew Guyz Finq Its De Best Tym Tew Discover Awa Talents?????! Cox Dis One Wey ASUU En ASUP Dey Do One Kind Sef E Don Taya Mi oo ALLAH! So Berra Discover Ya Talent Naw B4 So So Strike Wound Yhu for School fa?! 1.If Say Nah Song yhu Sabi Sing Ma broda? Ma Sister Berra Go Buy Instrument start frm somwhere fa?! 2.If say nah Fight Yhu Sabi fight Nko?? 3.Kunma If say Nah Gurls Hu Sabi Follow? 4.If say Nah *Pweaching* Like Moi Own Yhu Sabi Pweach 5.En If Say Nah Steal Yhu Sabi Steal??! 6.If Say Nah **On Top Bed Yhu Get Talent Nko??!** 7.And If Say Nah Romance Yhu good At? ma Broda en 6ta Is a talent! just Like Ma mum Olways say! 8.Em Em Em If Say nah to **Hmmmm** yhu sabi do berra go for delivrance 9.And If Say Nah Marrie Yhu Wan Marrie Just Go Marrie *Gaba Daya Naw* A B I !! or Yhu Wan Die For School Ney?! 10.En If Say Nah On Ol Kindx Of Social App Chattin Yhu geh Talent nko?! ........PLEASE KINDLI ADD UR OWN TALENT IF AV OMMITED URZ OR ITS NOT IN MA LISTS ABOVE...FANX**Urs truli Emdeey**
Posted on: Sat, 26 Oct 2013 16:20:34 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015