Hohohohoho! Hahahahaha! Kwakwakwakwa! ..... Choi! Like seriously - TopicsExpress



          

Hohohohoho! Hahahahaha! Kwakwakwakwa! ..... Choi! Like seriously Joy don enter ma belle ĄЙd̶̲̥̅̊ e de do me strong tin fa....How I wan take tank dis my God sef? .. How I wan tk dance? .. Which name go best describe this man wey mak am possible for me to see today?..... #brothers ĄЙd̶̲̥̅̊ #Sisters abeg make una follow thank the I am that I am .. The lily of the valley .. Jehovah too sweet... #The_ogbara_nkiti_okwu_biri_na_onu_ya... Choi!! Who wan challenge dis man?. U Chop witch abi u 4rm Benin?
Posted on: Mon, 24 Mar 2014 06:46:42 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015