I. He who fights nd run away....... Na fear catch am - TopicsExpress



          

I. He who fights nd run away....... Na fear catch am 2. He who lives in a glass house..... Pepper don rest 4 am 3. Birds of d same feather..... Na d same mama born dem 4. A bird in d hand... Na beta suya bi dat ooooo 5. He who laughts last... Him no understand d joke quick 6. A rolling stone...... Go scatter everytings 7. Half bread...... Is better dan chi chi or buns 8. Pikin wey say he mama no go sleep... Na orphanage home fit am 9. 1 good turn..... Hmmm na correct driver b dat 10. A patient dog....... Na hunger go kill am..
Posted on: Wed, 21 Aug 2013 06:39:59 +0000

Trending Topics




© 2015