I MISS IMSUI miss coca cola spot ( wia everybody dey fear if d nxt - TopicsExpress



          

I MISS IMSUI miss coca cola spot ( wia everybody dey fear if d nxt man na frat man lolz)I miss ETF lecture hall, (wia we go dey get lecture students go shoot gun lecturer go folo window and nxt 10min hall wey full go empty.. lolz))Miss does GingeRing from( edu student) does 1nce,.. gv dem hand..Imsu GIRLS (u dey feed dem,cloth dem, dey take care of dem,,dem live for ur house,bt d girl go still dey cheat on u with alhaji and yahoo boiz#na luv sha).#sobss#evil#I miss EKHONuWA market,.whr babes buy bend down selct dey form ,my aunty sent it from jand fr me#shakng my heed#..I miss IMSu fronT GATE @ nyt whr u eat roasted fish, plaintain,akara..EtcI miss imsu junction (oburu-puta owa rice)I miss IMSU shrine ( u dey drink palmy nd u dey alert cos anything can apn.. not 4 jew mehn)I miss aye and baggers fight( lielie pple 10-0,20-2 yet we no go evn c blood 4 ground talk more of 1 deadbody,na 4 sky una dey kill dem? lolz)I miss ORJi pple,wey dey alwys carri bb charger waka up n down.inside skool... miss BISHOP COURT JCtN,whr if u dey pass (u go dn comot ur sim card from ur phn,put am fr socks,hld d phn fr hand,. miss OPTOMETRY lab whr if u dey write exam we dey sit 2 per desk and no turning of neck *****.(Reserve my commnt).i remember nda-leti rice n stew(wey if u come late,u go use ur hand wash ur own plate,mk dem serve u food)kiaaa, i no 4get istanbul (big fufu and 2 big meat. choi!!).....if i continue i no go finish:mk i end am here jooor...................i miss IMSU like madttttt joooorrr.....Rbc if u Rep IMSU(y)
Posted on: Fri, 25 Oct 2013 10:32:28 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015