I WAN MARRY!If u come house and see say ur Mother-In-Law don gv ur - TopicsExpress



          

I WAN MARRY!If u come house and see say ur Mother-In-Law don gv ur Pikin tribal mark wetin u go do? Tribal mark don dey since d 14th century&form part of our rich culture of d black race. Though d Nig Gov don dey outlaw d practice.But sm ppl like am like Mr Adedoyin wey talk say e show say him bin proudly Yoruba Man frm Oyo and say e save him life during d Civil War as dey kill everybody for d house only am cos of him tribal mark. D funkified way now na tatoo! WorkchopwithAjebo&Moyolistic @ajebodcomedian @moyofarawe
Posted on: Fri, 01 Nov 2013 11:46:57 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015