I been d tink say na hollywood lie pass. Bt wetin ℓ̊ watch 4 - TopicsExpress



          

I been d tink say na hollywood lie pass. Bt wetin ℓ̊ watch 4 nollywood yesterday make me knw say nollywood lie get rank. Imagine say dem cut person head troway 4 ground like dis, him come 4rm bush d show up.....Hmm. Dis one senior zik o Anoda one again be say ritualists arrange her 4 ground comot her 2eyes, tire her bele dip hand insid select all d materials wey dem need cary put 4 leather waka. Hmmmmmm.......Ʊ go fear film trick.
Posted on: Sat, 23 Nov 2013 19:34:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015