I dey tell my friends say english language no be our languge, - TopicsExpress



          

I dey tell my friends say english language no be our languge, say we borrow am but they no dey believe me. Dat time wey we dey secondary school 4 SS3 class, naso our english teacher enter class, he con say Gud morning class, we shall be treating QUESTION TAG as our topic 4 today He con dey give us examples like Am writing, arent i?, He is dancing, isnt he?, She is running, isnt she?. He con call 1 babe 4 front sit nd say now, u give me 2 examples of question tag As d girl stand up, she con say am going 2 school, arent i?, my mum is cooking, isnt she?. Our teacher say Good, i like dat. He con do mistake call 1 guy 4 back sit. As d boy stand up, de boy say ooohh master, me i no like to dey give example o. Our teacher say NO, dont say dat, u can try. Naso d boy say i dey chop yam, chopnt i?#drop una own oo av fun
Posted on: Fri, 31 Jan 2014 11:23:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015