I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer n nevr marry, you no thank God, ehn! U think say to see July 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u?u no hw many way die from Jan to june 2013? Ansa me naaa *...* God give u good health, Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, If at all u neva get money buy car, abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey watsapp? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey read facebook and watsapp 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read this message and u no re-post am that means you no dey appreciate God.. Oya send am to all ur contacts sharp sharp....
Posted on: Fri, 19 Jul 2013 07:18:44 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015