I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see d EMBER month of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? Abi U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many way die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use nokia200, ipad and laptop,etc If at all u neva get money to buy car. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or watsapps? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and watsapp 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read this status and U no share am that means you no dey appreciate God........ Give thanks 2 God oo!. Me don talk my own ooo baba I dey LOYAL ooo...
Posted on: Sun, 22 Sep 2013 15:29:29 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015