I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God say you are alive ! U think say to see d 2nd half of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana plane Crash? Aluu community pple catch u? u no hw many way die for 2012 and even till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, If at you did have money :) where will you see to buy all these. abi u don see where person wey dey in state of coma for sick bed dey watsapps? Abi na blind man will be able to change profile picture? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read this message and u no re-post am that means you nor dey appreciate God.. Oya send am to all ur friends. 10ks 2God oo. Me don send my own ooo baba I dey LOYAL Oº°˚ ˚°ºO. From young doctor
Posted on: Wed, 11 Sep 2013 07:19:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015