I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, you no thank God, ehn! U think say to see 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u?u no hw many way die for 2012? Ansa me naaa *...* God give u good health, Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, If at all u neva get money buy car, abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey watsapp? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey read facebook and watsapp 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read this message and u no re-post am that means you no dey appreciate God.. Oya share ram to all ur contacts sharp sharp..
Posted on: Fri, 09 Aug 2013 15:46:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015