I hear say u dey murmur, you dey complain n u dey grumble say you - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain n u dey grumble say you neva hammer! U no thank God ehn! U think say to see d 2nd half of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey inside Dana Crash? Aluu community pple catch u? u know hw many wey die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, If at all u neva get money buy car. abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey Whatsapp? Abi blind man dey change DP? Or comment for facebook? U still dey complain there? Abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps for inside coffin? You better start thanking God now... As u read this message try and re-post am, so dat all ur friends go praise n appreciate God...... . Oya send am to all ur friends n let them thank God oo. Me don send my own ooo! My people, I dey LOYAL ooo!
Posted on: Wed, 25 Sep 2013 17:08:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015