I miss Photostand dats whr poly chics hv der RED CARPET, - TopicsExpress



          

I miss Photostand dats whr poly chics hv der RED CARPET, showcasing Aba n Uk dress=D I miss Guiness spot ( wia everybody dey fear if d nxt man na frat man lolz)I miss ceremonia hall, (wia we go dey read 4 night class students go shoot gun n oda student go leave dia books wey dem gt d nxt day jumb window and nxt 10min hall wey full go empty.. lolz))Miss does GingeRin from(engineering student) I miss dt okiriga man wey day beside sharon,whr babes buy bend down select dey form,my aunty sent it from jand fr me#shakng my head#..I miss Omuerim wia @ nyt whr u eat roasted fish, plaintain,akara..EtcI miss jonceilia (obwia guy go cari dia chick com chop chip bt gud food)I miss poly shrine ( wey dey omuerim wey u go dey com bak 4rm skul u no go c road pass cos dem dey road !)I miss axe men and baggers fight( lielie pple 10-0,20-2 yet we no go even c blood 4 ground talk more of 1 deadbody,na 4 sky una dey kill dem? lolz)I miss STATE pple,wey dey alwys carri charger waka up n down.inside skool... miss south africa,whr if u dey pass (u go dn comot ur sim card from ur phn,put am fr socks,hld d phn fr hand,. miss 1000capacita hall whr if u dey write exam we dey sit 2 per desk and no turning of neck *****.(Reserve my commnt).i remember pop corn stand(wey if u come late,u go use ur hand holl waterprof ,mk dem serve u popcorn)kiaaa, i no 4get ishage ri i gwa (big fufu and 2 big meat. choi!!).I miss fidelity n access where guys dey dey queue dey check chicks wey fine and get shape and d ones wey no fine..and Ill not also 4get hostel A where chics dey hang 4 hostels balcony dey check guys wey enta with latest and well loaded..I miss skul road 4 winter suit where guys and some chics dey come and club guys go pass chics... if i continue i no go finish:mk i end am here jooor........i miss fedponek like madttttt joooorrr.....Rbc if u Represent federal polytechnec nekede
Posted on: Mon, 28 Oct 2013 20:09:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015