I no fit finish dis laugh alone ooo.. I notice say people no - TopicsExpress



          

I no fit finish dis laugh alone ooo.. I notice say people no dey shake hand again....... I even wonder sey stingy man sef no dey collect change again...... My people, make una come see how people dey carry sponge and THEtMOSOL soap waka follow body....... Come see how people dey scatter sit down for church....... My broda, u no fit beliv sey pastor sef no dey lay hand on people for anointing again. Who won die..... Chai! See how all banker dey wear gluff like doctor.... To count offering money for church sef na gobe! Na soldier dey do usher for church now o...... Come see how dem dey do check up for church entrance like say na First Bank...... Come see one woman wey take iron sponge dey bath her baby bcos of ordinary krokro....... Chei! Where Ebola and Boko haram dey pursue us go for dis Nigeria ooo. Na politician and HIV/AIDS we dey battle b4 ooooo. Derizzzzzz God ooo
Posted on: Thu, 31 Jul 2014 22:01:22 +0000

Trending Topics



>
Madhubala 5th August 2013 Written Episode Part 1 Madhu opens the
Need a night out at the movies? Tag the lucky person you would
TFSJA VOCATIONAL TRAINING INSTITUTE ISLAMABAD You can join
About Our Daily Bread | RBC Ministries | Donate

Recently Viewed Topics




© 2015