I think of this anytime am thinking of lagos life, where person go - TopicsExpress



          

I think of this anytime am thinking of lagos life, where person go stay for Lagos Now.....imagine All d area with their Wahala......... .......... IKEJA AREA FULL OF PLANE CRASH u won stay dere? 4where AGBARA....HOLDU P wahala spendin 6hrs on d road no way,Hmmm ISLAND---dey av fine massion but. Full of Water, Nawa ooo V I .........Omo no go area 2much of House Rent abi u won pay 5million for A year? Badagry..D badest Road ever with custom wahala, kidnapper full dere? One chance plenty die ,Abi u won stay dere? OKOKOMAIKO..Dir ty Smelling Area, but d house Rent dey low, abi u won stay dere? ISHASHI...No go Area, Boys wahala IKOTUN....Pipel ine Wahala, abi u won die? Wit baddest holdup along ikotun IKOYI.....Anoth er Water Wahala Epe......cool environment but No light @all, but house rent is cheaper, fish yapa die ORILE...Hmmm full of omo ita with baddest agbero boiz IKORODU ...Everymonth dere landlord dey increase dere House Rent, Nawa oo Now where person go Stay now? Pls tell me oooo
Posted on: Sat, 05 Oct 2013 10:38:00 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015