I woke up dis morning wit a smile on ma face, seeing ma hommies - TopicsExpress



          

I woke up dis morning wit a smile on ma face, seeing ma hommies around d street smoking d bond nd smoke is in d east like chimney. Street boys nah me dey give dem wetin dem like, even if kpokpo cum we go nack dem throwey cos our blood dey hot, i don high to d extent whr nepa ladder no fit reach me, lol, Peter Clearance dey shoot video, we nah machine gun, nah money we dey look 4 na be say guns dey sweet we, d government no wan help matter, unemployment every, bad government na en dey make street boys do wetin bad, i don yarn una enough story nah make i park here go do some kind things inside street cos d street don dey call me, u knw say as a street boy,comfirm nah we dey do illegit tins in a legit way.oya nah me don enter street, later tins nah, we go yarn full full.
Posted on: Sun, 03 Nov 2013 06:13:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015