*If 2face advertise contraceptives, no buy am, na fake. *If Akala - TopicsExpress



          

*If 2face advertise contraceptives, no buy am, na fake. *If Akala sell bleaching cream, abeg rush am, na Original. *If Dame Jonathan dey teach English Language, abeg comot your pikin from the school, e dey very dangerous. *If Chelsea see an open net chance, no panic, cos na Torres. *If armed robbers visit Emirate Stadium, they wont go to the trophy room becoz no recent trophies. *If Jonathan make any threat, check well, na subsidy. *If Boko Haram threatens, bros take cover, life no get season 2. *If Timaya advertise school, no carry ur pikin go there or else na correct Aba pidgin go full him skull. *If Dangote give una jewelry, abeg rush am oh, na confirm gold but if he cum give garri, abeg no take am, na cement. *If u c Mourinho so depressed, no bother ask am, na barca caused all him fear. *If u laugh break ur teeth, no find suspect, na ZZL.. Keep it rolling.. #TOSHIBA
Posted on: Thu, 13 Mar 2014 16:51:43 +0000

© 2015