If i tell u say i no dey miss igbariam campus,dat one means no one - TopicsExpress



          

If i tell u say i no dey miss igbariam campus,dat one means no one lie pass me 4 d whole world.. i miss mini mart a market 4 many food joint,, i dey miss okpa nd 7up joint .... chai! Madam leave fufu dey smell die.. i miss green canteen wre u serve ur self,if u com nd sit down waitin 4dem 2 attend u hahaha sori b ur name cos u go wait tire.. i miss staff canteen wre bad boyz drink nd smoke in d presents of dia lecturers.. hmmmm.. i miss those anti cult big chested, if dem catch u urs name na sorri.. i miss otoko,Cys shop,stock2,goodluck lodge nd wunye pastor canteen,nd JP,ify lodge/odinaka lodge, a lodge full of beautiful gals... seriosly i miss seein boys nd gals on black nd white everyday lyk secondry school uniform.. hmm i miss how we use 2 rush nd dive in2 keke after school... lol i miss all dis mascom short damsels, gals depertment.. 4 igbariam i miss english depertment gals dey too dey form ... i miss fidelity bank wey b d only bank wey all student dey pay dia school fees, u fit com in d mornin nd go in d evenin no lectures 4u dat day, wat of d ATM mechin, com see line.. seriously i miss zink hall wre d whole depertment dey take one lecture at dsame time... chai i miss seein al those kegite guyz gyratin nd playin dia drum in school gate every wednesday...({}) cant wait 2 be back 2 sch.. lol ..but am really having fun at home!!!
Posted on: Fri, 18 Oct 2013 12:17:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015