In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: - TopicsExpress



          

In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: . 1)He who fights n run away? Akpos: E don surrender be dat na, na fear catch am. 2)A rolling stone? Akpos: No fit just dey roll, na person push am. ... 3) He who lives in a glass house? Akpos: Na rich politician e go be. 4)A stitch in time? Akpos: Dey prevent further tear tear. 5) Birds of d same feather? Akpos: Na d same mama born them. 6) One good turn? Akpos: Na correct power steering fit do am. 7) A bird in hand? Akpos: Wetin e wan be again if nobe barbeque. Dem plenty for chicken republic. 8) Half bread is better than? Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar. 9) A journey of a thousand miles? Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje? 10) He who laughs last? Akpos: Get brain problem. Make dem examineam becos na begining of madness be dat. 11) A patient dog? Akpos: Na hunger go kill am. 12) All work and no play? Akpos: Na bank job be dat bros. 13) Once beaten? Akpos: Na revenge go follow b dat. 14) A fool at forty? Akpos: U never see Naija own, ours starts @ 50. 15) A friend in need? Akpos: Na parasite b dat. Will Akpos pass the exam ??. #Jokes #Funny
Posted on: Mon, 04 Aug 2014 06:11:19 +0000

Trending Topics



t:0px; min-height:30px;"> I was put through a test and I failed just to have the enemy laugh
248119613199 deflect-o - Recycled Business Card Holder, Holds 50 2
✖ Phylrich D1200TTO_003 - Revere & Savannah Deck Mounted Tub
114 Santa Ana, CA 96 Salt Lake City, UT 95 Garden Grove, CA 94
The numbers are in from my doctor! After 3 months of blood ( from

Recently Viewed Topics




© 2015