In WAEC examination, Akpos was asked to complete the - TopicsExpress



          

In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: 1)He who fights n run away? Akpos:e donsurrender be dat na, na fear catch am. 2)A rolling stone? Akpos: No fit just dey roll,na person push am. 3) He who lives in a glass house? Akpos:Na richpolitician e go be. 4)A stitch in time? Akpos:dey prevent further tear tear. 5)Birds of d same feather? Akpos: Na d same mama born them. 6) One good turn? Akpos: Na correct power steering fit do am. 7) A bird in hand? Akpos: Wetin e wan be again if no be barbeque. Dem plenty for chicken republic. Half bread is better than? Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar. 9) A journey of a thousand miles? Akpos:Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje? 10) He who laughs last? Akpos: Get brain problem.Make dem examine am becos na begining of madness be dat. 11) A patient dog? Akpos: Na hunger go kill am. 12) All work and no play? Akpos: Na bank job be dat bros.
Posted on: Wed, 27 Nov 2013 16:05:21 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015