JOKE Emeka: U be fool, u no sabi anything. Akpos: Ahhh...haba - TopicsExpress



          

JOKE Emeka: U be fool, u no sabi anything. Akpos: Ahhh...haba guy. Emeka: Na so. I fit prove am sef say u b fool.... Akpos: ok prove am. Emeka: If na night and u see 2 light for road, na wetin be dat? Akpos: Na motor. Emeka: Ehenh, but which kind.....Benz? Peugeot? or Lexus? Akpos: I no know dat one oh. Emeka: U see am. Anyway, second proof. Na night, u see 1 light for road. Na wetinbe dat? Akpos: Na okada. Emeka: Ehenh....which one? Suzuki? Yamaha? or bajaj? Akpos: Ahh....how I suppose know? Emeka: U see am? I don show u say u be fool. Akpos: Na wa 4 u o. Dis ur question sef.....Oya make I ask u. If na night u see woman for roadside....Shecum wear mini skirt,she get big breast, red lips, big nyash, na wetin? Emeka: Na ashawo. Akpos: Ehenh, but which one?Ur mama, ur sister or ur daughter? Please who is d fool Among them???
Posted on: Mon, 26 Aug 2013 04:58:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015